Lyrics

(Runcheckk) Oh-ah Whoa-whoa-whoa, wah Escala, ayy, yah-yah Long time, long time, I dey mad over you Took me long time to get over you (get over you) Now, I don man up, now, I don strong Now, I get chicks wey dem dey for London Now, I'm on chills Now, I don know when I get the fine things When I get the- Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Shey you no dey fear face? Shey you say you get craze? Because I gentle, you wan dey take space Shey you know I get taste? (Huh-uh-uh) You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe mor'ogo Giddem, giddem, slow-slow Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah Baddest boy Emi gan biggest boy Now, I chikkylaka in my toy Fine boy l'omo gan Shey you no dey see say I no get joy? Now, I no get joy Look am, dem dey call me baddest boy Ahh, baddest boy, yeah-yeah You go chop Nigerian koboko Straight from Magodo O ma ki'gbe mor'ogo Giddem, giddem, slow-slow Skiibii Mayana
Writer(s): Abbey Elias, Imiebam Apiafi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out