Lyrics

B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh B'oh B'oh Green light I don move kiakia Steady move moti goke agba Omo ologo lowo yii Money server no frustrating Revelation yen dan chacha Mio mo pe owo made kiakia Mo de ti juba fawon yee mi More more blessing ko te le mi Surulere I tell you stay with me babe make you no go Uh uhh Baby baby surulere Yeah I know my body go sweet them Of like Asunami Hmm hmm Now I don sensima I dey cruise in my benzima All the girls won fe gbori wa All the girls won fe gbori wa Now don sensima (oshey) I dey cruise in my benzima (oshey) Many girls won fe gbori wa (oshey) All the girls won fe gbori wa She tell me say She want to fly in a PJ Roll with the big boys She no want bread agege She want to play me like Jay Jay Oh ohh ohh ohhh Now I dey ball I go carry Rihanna Bad like Tony Motana No like wahala No like wahala Now I dey ball I go carry Rihanna Bad like Tony Motana Mio mope owo made kiakia Surulere mo duro daada I for don go commit murder Ori loyo mi kan ma pa mi fun Yee ye mi Fun mama mi Eh eh Surulere I tell you stay with me babe make you no go Uh uhh Baby baby surulere Yeah I know my body go sweet them Of like Asunami Hmm hmm Now I don sensima I dey cruise in my benzima All the girls won fe gbori wa All the girls won fe gbori wa Hum Now I don sensima (oshey) I dey cruise in my benzima (oshey) All the girls won fe gbori wa (oshey) All the girls won fe gbori wa B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh b'oh b'oh B'oh B'oh B'oh
Writer(s): Areezy Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out