Lyrics

Your baby no reach my baby Dey play, omo, dey play, mmm Body calling na wahala oh Balling mede oh (ebelebe, ebelebe) Salide, ma moze (ebelebe) Ah, Imade oh She don muzz me oh, mm You sabi wetin you dey do? You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn You feel am abi? Mmm You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh E dey wiriri oh Been a long time wey you see a real G Wey go hold you down and knock you off your feet Omotena, I love you, can't you see? E be me wey dey yarn, it's not the Hennessy The way you sangalo the other day I say man gonna try and look the other way Give my life up if you want to run away I go follow you, no need to shalaye oh Kilofe? Girl, I want to be there The way I go dey lay the pipe, you go dey fear You go confirm am say the bad man truly care If you gbemidebe, mo ma le lu'lu beh Ego jim jim wey go make your misery end You know I get the gin and I no kuku send And, as long as you are making that booty bend When I knock on your door, na that be the ghenghen You sabi wetin you dey do? You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn You feel am abi? Mmm You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh E dey wiriri oh You go call me "ole ajibole", the way I skiboro And, you no go need any love doctor, emi ma gb'omo lo Oya, Abella Danger with the tatashe This your body too spicy like, k'aya ma shee Know you want something new and not the cliche Oya, k'ashe, come and defend your cache No do garaje Kilofe? Girl, I want to be there The way I go dey lay the pipe, you go dey fear You go confirm am say the bad man truly care If you gbemidebe, mo ma le lu'lu beh Ego jim jim wey go make your misery end You know I get the gin and I no kuku send And, as long as you are making that booty bend When I knock on your door, na that be the ghenghen You sabi wetin you dey do? You dey make me dey mukulu-mukulu, mukulu-mukulu, mukulu-mukulu Say you sweet pass kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu, kunu-nu-kunu-nu Day by day, you dey burst my bololo, bololo oh You got me like woah-woah, woah-woah, uh-uhn You feel am abi? Mmm You sabi ladder abi? Oya, climb am-mm The thing, it dey make your leg, it dey wiriri oh E dey wiriri oh (Ebelebe-ebelebe, ebelebe-ebelebe, ebelebe)
Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji, Divine Ikubor, Alexander Lustig, . Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out