Lyrics

She's a Gemini, so, I'm lettin' go Our stars no match, e don dey show The more I look, the less I know The lies you tell me, otito No badder queen of finesse than you I've never loved you less Even though you bring me stress I know it makes no sense But, leavin' you na self defense Heart wey I dey manage oh Na hin you wan break oh, baby You sef think am, e no good, ayy Selah, Selah No disturb my peace, Nwata Miss oh Selah, Selah (Selah, Selah) I no go cry for you, impossible Selah Baby, clean your mouth with lysol You still wan dey whine me like Dancehall (Dancehall) All your parol, girl, e don burst oh (E don burst oh-oh) See, I don't believe what you say to me If you tell me "good morning", girlie, I no say na night oh (oh, oh, oh) I've never loved you less Even though you bring me stress I know it makes no sense But, leavin' you na self defense Heart wey I dey manage oh Na hin you wan break oh, baby This girl, you no try, you no try oh Selah, Selah No disturb my peace, Nwata Miss oh Selah, Selah (Selah, Selah) I no go cry for you, impossible Selah She wan take me to mama oh But her mama be crazy too (biko) Ahh, the things you do lady, e no good oh (e no good oh) Do you believe in karma tho? Everythin' will come back to you Why did I ever love you oh, oh-oh, oh-oh? Selah, Selah (Selah, Selah) Selah, Selah (Selah-Selah) I no go cry for you, impossible Selah (Selah) (Selah) (Oh Selah) (Selah) (Oh-oh Selah)
Writer(s): Adeniyi Adelekan, Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out