Lyrics

(Dawg!) (Ayiii) Falila kẹ tan o, normal Ọmọ to tun ja ni (proper) Ah, o ti gba alawee (corper) Eh, normal for sure (eh-ahn eh) To ba fẹ jokoto, jokoto To ba fẹ jakata-jakata Ṣá ma ṣe'di wereke E normal for sure Wetin be shame? Make e catch me (aje) This your body no go pass me (God forbid) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) Na your body wey dey jazz me (normal) Your manya just dey shark me (yaya waya) K'ori mi to fa'na, ẹ wọn'mi si (eh your manya) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) Na your body wey dey jazz me (normal) Ọmọ mi gbe wọn rin o (ye) Gbe wọn rin o (ah) Jàwọn laya, ko jẹ ko mi o Make I know if you need company o Ẹyin mama, ẹ lọ sẹmpẹ Oya, come closer (closer) Enter your body like smooth criminal (criminal) Owo mo na, mi o ṣe talika Afọlabi, money controller (for sure) Wetin be shame? Make e catch me (aje) And this your body no go pass me (God forbid) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) And na your waist wey dey jazz me (normal) Your manya just dey shark me (yaya waya) K'ori mi to fa'na ẹ wọn'mi si (eh your manya) No be say kongi dey catch me (konji go dey catch) And na your waist wey dey jazz me (ehn, bebe-bebe) Ehn, Falila, oya, give me that Jẹ ka ṣeré fiki-fiki Oya, gimme pass The money dey for the goody bag o For the Gucci bag o, get the Gucci bag, oh-eh Na the thing you dey do to me (do to me) Make you just dey do am dey go Ah-ah-ah-ah-ah (Iyẹn normal, for sure) Wetin be shame? Make e catch me (aje) This your body no go pass me (God forbid) No be say kongi dey catch me (body dey kwe) And na your waist wey dey jazz me Your manya just dey shark me (aje) K'ori mi to fa'na, ẹ wọn'mi si (manya) No be say kongi dey catch me And na your waist wey dey jazz me (Bebe, my bebe) (aje) (Ehn-ehn, God forbid) (Hmm-hmm, baddie, bebe-bebe) (Eh-eh, ọmọ ọlọpẹ) (normal) (Bebe, my bebe) (ehn-ehn, bebe) (Hmm-hmm, baddie, bebe-bebe) (Eh-eh, ọmọ ọlọpẹ) (Dawg)
Writer(s): Anthony John, Morihanfen Oluwabamidele, Damilola Afolabi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out