Credits
PERFORMING ARTISTS
Vusic
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Vusic
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Victor Ben
Producer
Lyrics
I don see
I don seek and I don find the truth
say nobody
fit love me the way I fit love myself
so I don free
my mind at the end
nothing wey go fit shock me
dem no fit off me
cuz
paparazzi done dey find me
tell me say what's the tactics
tell me say how'd I do it ?
say how did he practice
paparazzi don dey find me
tell me what's the tactics
ask me wetin be axis
help me solve mathematics
many many many
many men them
many many many
many men
wan dey tell me how I go live my life
many many many
many many many
many many many
many men
wan dey tell me how I go live my life
no cap these days I dey love my life
when things hard I been hate myself
life no fair and e no make sense
Shey nah my mate wey dey scale this fence
Buh e no matter now
cuz life too short but I don tall now
girl dem dey turn up
girls dem dey turn up
girls dem dey turn up
who tell me say
who tell me say
say better days no come again
say Sun don't shine on another day
say Sun don't shine on another day
I'm on my way
I'm on my way
I'm on high speed for the paper chase
make lagacy no fade away
say sun gon shine on a rainy day aghhh
paparazzi done dey find me
tell me say what's the tactics
tell me say how'd I do it ?
say how did he practice
paparazzi don dey find me
tell me what's the tactics
ask me wetin be axis
help me solve mathematics
many many many
many men them
many many many
many men
wan dey tell me how I go live my life
many many many
many many many
many many many
many men
wan dey tell me how I go live my life
many many many
many men them
many many many
many men
wan dey tell me how I go live my life
many many many
many many many
many many many
many men
wan dey tell me how I go live my life
Written by: Vusic

