Paroles

Omo Ologo Ta di ta dada Omo aiye niyen ee ee Me I no fit tell dem Me I no fit share dem Omo I no fit clear dem (Dbliss on the beat) Baddeltaboi Boy e get as e dey be o No be every time prick stand e be konji Make you no go gum body Say Instagram fresh E no mean say e get money o Ehen Abobi make I yarn you gist The doings you dey see na plenty debit (olohun) Even fashola dey find credit and even ambode dey tight person Ehen So make dem no dey chyke person Me I only learn from my life lesson Say na ghetto wey me I dey wen dem kpai person Omo ologo rora sare Ehen Omo ologo no go cast Omo ologo no too razz Ehen Omo ologo rora sare Ehen Omo ologo no too cast Omo ologo no too razz Say brother as you dey this jungle No too grumble Cause person wen no get suppose to humble He suppose to humble Cause u know say kai Na Oluwa dey package us No go smoke Igbo for where them park hilux Ojo dey vex Even for bible self them catch Jesus For the street Na everyday dem dey debit us Charley u for use ur medulla As u dey get ur 10 dollars You for keep am on a low Say you for let nobody know Me I tell them say eh Omo ologo rora sare Ehen Omo ologo no go cast Omo ologo no too razz Ehen Omo ologo rora sare Ehen Omo ologo no too cast Omo ologo no too razz Ehen Me I no dey send person Me I get e fire wen go shenk person Ghetto wen we dey dem too dey kpai person Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person Me I no dey send person Me I get e fire wen go shenk person Ghetto wen we dey dem too dey kpai person Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Writer(s): Osekaje Oghenebrume Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out