크레딧
실연 아티스트
Rema
보컬
작곡 및 작사
Divine Ikubor
작사가 겸 작곡가
Alex Lustig
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
80root
프로듀서
Alex Lustig
프로듀서
LNK
프로듀서
Jordan "DJ Swivel" Young
몰입형 믹싱 엔지니어
가사
[Intro]
Another banger
[Chorus]
Oh ọmọ wọn, are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you, If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor, ṣe na you wey dey shift my heart and my medu'?
Tell me what can I do if to say I no see anything in you

[Verse 1]
Wọn dẹ pe mi lọmọgọ I don turn laughin' stock to my friends
Say, superstar boy like me for one girl, I just dey fool myself
You are special to me, I no fit reason you less
You dey shack me like pami, from the day wey I see you
[PreChorus]
Melanin shinin' I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan-an sef deserve credit
Ọmọge, anything you want I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend I say make I ask you
[Chorus]
Oh ọmọ wọn, are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you, If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor, ṣe na you wey dey shift my heart and my medu'?
Tell me what can I do if to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
[Verse 2]
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Ṣe na money, take am, baby, ki lo kan mi
[PreChorus]
Melanin shinin' I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan-an sef deserve credit
Ọmọge, anything you want I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend I say make I ask you
[Chorus]
Oh ọmọ wọn, are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you, If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor, ṣe na you wey dey shift my heart and my medu'?
Tell me what can I do if to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you
Written by: Alexander Lustig, Divine Ikubor, Gianluca Berluti, Leon Krol