Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joe El.
Joe El.
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Iyanya
Iyanya
Songwriter
Joel Amadi
Joel Amadi
Songwriter

Lyrics

Kennis music number one it's joe el amadi it's iyanya we are serving a living God hey chukwudi hey that is why we nor dey fall hey chukwudi hey my brother I've seen it all hey chukwudi hey mama chukwudi hey hey chukwudi hey kposiya chukwudi hey chukwudi hey oluwa chukwudi hey chukwudi hey omo cha chukwudi hey chukwudi hey Allah chukwudi hey chukwudi hey na so we dey ride we nor dey fall oh e nor easy at all at all we dey move we nor dey stop bad belle people want make i fall but na we dey work na dem dey talk see monkey dey work oh na baboo dey chop dem want to chop wetin we dey chop e nor go easy baba dey we top easy come and easy go if you hustle you go grow nothing good comes easy oh that's why i say oh we are serving a living God hey chukwudi hey that is why we nor dey fall hey chukwudi hey my brother I've seen it all hey chukwudi hey mama chukwudi hey hey chukwudi hey kposiya chukwudi hey chukwudi hey oluwa chukwudi hey chukwudi hey owoicho chukwudi hey chukwudi hey Allah chukwudi hey chukwudi hey there is nothing wey fit hot like jollof oh hey there is nothing wey fit pass your life oh hey a very big God oh aiih is always by my side aiih a very big God oh aiih na him love dey reign oh kposiya chukwudi hey chukwudi hey Abasimi chikwudi hey we are serving a living God hey chukwudi hey that is why we nor dey fall hey chukwudi hey my brother I've seen it all hey chukwudi hey mama chukwudi hey hey chukwudi hey kposiya chukwudi hey chukwudi hey oluwa chukwudi hey chukwudi hey omo cha chukwudi hey chukwudi hey Allah chukwudi hey chukwudi hey brain on the mix kposiya chukwudi hey chukwudi hey Abasimi chukwudi hey chukwudi hey owoicho chukwudi hey chukwudi hey Allah chukwudi hey chukwudi hey
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Iyanya Onoyom Mbuk, Joel Amadi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out