Lyrics

Oh baby, rock my body My sweetie touch my body Oh my baby rock my body No matter how you live your life Dem must talk Oh baby rock my body My baby pamuakaanru Oh my baby no look the at all No matter how you live your life Dem must talk Whether you no get e Dem must talk Abi you too get ee Dem must talk Radio without wire Dem must talk Television without athenna Dem must talk Leave dem make dem talk I swear to God, na dem go tire Dem must talk Baby rock my body Touch my body wella Do my body wella o My body na your body Baby dance, dance to my boko Baby dance to my skusu Baby dance to my gbedu Whether you dance dey go talk Whether you no dance them go talk Whether you sabi dance e Dem must go talk Abi you no sabi Dem must talk Whether na jump, you dey jump Dem must talk Abi na shaku, you dey shaku Dem must talk Leave them make them talk I swear to God na dem go tire Dem must talk Oh baby shibemmuya na aru Rock MA,Rock MA ya ya Oh my brother, spend your money Spend MA,spend MA ya ya If you no get to spend, akobagi onu uwa No matter how you live your life Dem must talk Dem must talk (2ice) Ayama ga bu ugwu Chim ma Ayama ga bu ugwu Ayama ga bu ugwu(2wice) Whether you no get e Dem must talk Abi you too get e Dem must talk Radio without wire Dem must talk Television without anthenna Dem must talk Leave them,make them talk o I swear to God, na dem go tire o Dem must talk e Fagekurii,no send dem at all baby shake my ukwu e Dem must talk, fagesirii no send dem at all, brother go chop ya money
Writer(s): Ebuka Prince Phd Ejimonyeibe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out