Music Video

Upon Me (feat. Sugarboy)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
Sugarboy
Sugarboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter

Lyrics

As i enter my town when i see them Pretty fine girl monalisa The body wey she carry na waya And many men wanting to toast her E be like say nothing dey freak am The body wey she carry na waya And you know na for better or worse My lady o Together with you My babe No matter what dem talk So i say Put your love upon me (3ce) Was i supposed to marry someone like me Baby no dey dull me No dey whine me You better say yes o You are killing all the guys Look to my eyes Perfect silence on your working Forget the loose See im shy Oh babe See your fine figure Mumcy no fit chop I salute your mama Lightning over you like rihanna See your fine figure Dey be liking all your friends But e no easy Girl i confess to you Ill be yours faithfully (2ce) Baby come closer o So i can treat you better Come closer o Sugar boy eh Call me the vado Put your love upon me Upon meeee END
Writer(s): Umoren Akanimoh Felix, Oluwatobiloba Daniel Anidugbe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out