Music Video

Featured In

Lyrics

O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish) O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh) You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish) Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish) Werey dun wo, ko se bi l'omo It's amusing to watch a mad man, but nobody want mad pikin oh Wo n tan e o, o n tan candle Eni a ba ta k'a fi r'atupa, o lohun ajitannawo loru No be you I blame, I blame the world for rewarding stupidity No be you I blame oh, you dey fall-fall-fall-fall for the hype oh No be you I blame, I blame people for glorifying stupidity, ye-ye Mr Foolish, comot for my way O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish) O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh) You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish) Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish) Seun Kuti and Golden Child Tell 'em, Mr. Foolish no dey read nothing, but dey think say him know something Mr. Foolish go dey bleach, him no like black skin Mr. Foolish go dey pose with all him foreign things Mr. Foolish no dey do, ehn, Mr. Foolish too dey talk Mr. Foolish ti o j'eja, Mr. Foolish just drunk Mr. Foolish ti o soji, Mr. Stupid somebody Omode gbon, agba gbon la fi da Ile Ife, eju wa lo le fi n rewaje, so O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish) O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh) You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish) Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish) Boda Ode, won ti get e oh Won ti get e oh-oh-oh, dadan dindin, supo, arogomu Mr. Foolish somebody (somebody), you no send nobody (nobody) O n fosi sayo o, won ba e wi, o n faraki no, no, no, no O n fina s'ori orule tori o fe sun l'ale (Mr. Foolish) O n gun keke ni railway, awe, se o fe pa'r'e? (Mr. Foolish oh) You carry petrol put for nylon come dey smoke (Mr. Foolish) Fire dey burn, you no dey run, you dey take selfie (Mr. Foolish) Ara-ra, ra, ra, oro-ro, ro, ro Ara-ra, ra, ra, oro-ro, ro, ro Arin-din, arin-din-din, arin-din-din, gan-gan-gan Arin-din-din-de, arin-din-din, arin-din-din, gan-gan-gan Mr Foolish, comot for my way Dekunle, Dekunle Gold, oh No let am give you any sign, that's the word right here
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out