Music Video

Frank Edwards - HAPPINESS #frankedwards #rocktown #gospelmusic #happiness
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frank Edwards
Frank Edwards
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Frank Edwards
Frank Edwards
Songwriter

Lyrics

Me already know say happiness is key And you already know say worry worry cannot change a thing That's why the Bible tell me, say in every situation Say make I praise praise, praise Say when you see me dance, e be like say na craze I dey dance like David Lord I thank you for the love The life, protection, and salvation Why you love me this o? Tell me, why you love me like this o? Abeg, leave me make I dance Every time you see me dancing This and everywhere, come dance with me No, every time you see me smiling I just wanna make you smile too As you dey dance, make you carry Favor, blessings, grace, miracles Favor o, blessings, grace, miracles Anything wey you want Blessings, grace, miracles Make you carry favor, blessings, grace, miracles When dey fire fire My God just dey cover cover Everything dem do, e dey bounce back Na God dey play my soundtrack Na Baba God be okaka Na Him dey make me call Him my Papa Each and everyday you make me wonder wonder You no dey play me wayo Poverty go low low low Sickness go low low low God you love, me love me Tell me, why you love me like this o? Abeg, leave me make I dance Every time you see me dancing This and everywhere, come dance with me No, every time you see me smiling I just wanna make you smile too As you dey dance, make you carry Favor, blessings, grace, miracles Favor o, blessings, grace, miracles Anything wey you want Blessings, grace, miracles Make you carry favor, blessings, grace, miracles Happiness is key (happiness is key) Worry no dey help (worry no dey help) Everything is working (everything is working) Working for your good (working for your good) Happiness is key (happiness is key) Worry no dey help (worry no dey help) Everything is working (everything is working) Working for your good (working for your good) Oya dance now, like a winner man (Ehe) Praise the Lord, move your body (Hallelujah) Oya dance now, like a winner man (Ehe) Praise the Lord, move your body Abeg leave me make I dance Shebi na the word of God be my medicine? Na goodness and mercy na dem go dey follow me Even if I like I go do shakara for them From glory to glory na em be my story eh Na na na na na na na na Na na na na na na na na As you dey dance, make you carry Favor, blessings, grace, miracles Favor o, blessings, grace, miracles Anything wey you want Blessings, grace, miracles Make you carry favor, blessings, grace, miracles
Writer(s): Frank Edwards Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out