Lyrics

The Logo, Na You Be The Logo Oluwa Logo He did all for me It was just for me He did it all for me Wait a minute let me tell you about He took the shot for me I don't know why eeeh Though You didn't have to do it but You did it anyway eeeh How can I show You that am grateful For everything He has done for me, He has done for me eeh e eeh Look at me am Burning n Shinning Your Love just dey carry me everyday Everybody say wetin be my Logo Na You Be dey Logo wey dey on oooh Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo Jehovah Nissi na You be dey Logo wey de on oo Elodomare na You be dey Logo wey dey on oo Alpha Omega na You be dey Logo wey dey on oo The Logo, Na You Be dey Logo The Logo, Oluwa Logo The Logo, Na You be dey Logo The Logo, Oluwa Logo Shame to the devil I'm a winner man every time I call on the name of Jesus Praises to the Lord Most High Hale Hallelujah Lord You're the reason for everything Me I just dey reason why I love you so ooh I'm grateful for Your Love oooh You've been faithful to your son ooh Look at me am burning and shinning Your Love just carry me everyday Everybody say wetin be my Logo Na You Be dey Logo wey dey on ooo Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo Jehovah Nissi na You be dey Logo wey de on oo Elomare na You be the Logo wey dey on oo Alpha Omega na You be dey Logo wey dey on oo The Logo, Na You Be dey Logo The Logo, Oluwa Logo The Logo, Na You be dey Logo The Logo, Onyi Oluwa Logo Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo Jehovah Nissi na You be dey Logo wey dey on oo Elodomare na You be the Logo wey dey on oo Alpha Omega na You be dey Logo wey dey on oo The Logo, Na You Be dey Logo The Logo, Onyi Oluwa Logo The Logo, Na You be dey Logo The Logo, Oluwa Logo Jehovah shammah, na You be dey Logo wey dey on ooo Jehovah Nissi na You be dey Logo wey de on oo Elomare na You be the Logo wey dey on oo Alpha Omega na You be dey Logo wey dey on oo The Logo, Na You Be dey Logo The Logo, Oluwa Logo The Logo, Na You be dey Logo The Logo, Oluwa Logo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out