Lyrics

Bad man to bad man no call no police na Roar like a lion anytime we come through na na na Me and my guys just want burn down some trees na So pour me some juice make you pass me some lighter nana Call no popo call no popo oo Call no popo call no popo oo I beg you call no popo call no popo oo Call no no popo call no popo oo Me den my killers link up you know we just be catching a vibe Issa free zone thing we no get rules to abide Pour me vodka and put some gbekui on the side Call some couple bad bitches then we going on a ride Big big flex and my drip too set Mehn I'm looking all fresh in my new gucci pairs Smelling all good make the ladies wanna flirt Balling on these haters leave some pain in their chest Challe gbaa kò mì lè sè Kaka nù na kè Mi lè zò ƒiƒi aa dzi abe zògbèdzi nake Èdzì ne ɖè gbè anyigba ne kè Ñukuviwo tro lè ta nu ne mi vɔa ɖe mi lè tè Uh forget the weather when we pull up dey rain Head knacking with some henny shots for pain The life be one wey e short like adjoa So if I no chill up before kpɛmɛ wetin I gain Call no popo call no popo oo Call no popo call no popo oo I beg you call no popo call no popo oo Call no no popo call no popo oo Uh E just be jorley I want jorley non stop I no kill person So show me where the party dey I go come through dripping Get high shake body forget all the stressing If I die I die afterall man no be nothing So mr dj put this music on replay Make I just dance and put my sorrows all away It's been a long time coming I swear e no be today The hardwork dey pay but sometimes we for play Ta ne gàmèa sù kò mì yɔm challe wote Ma sè vivi ɖekadze mè hafi ma xɔ forty Call no popo call no popo oo Call no popo call no popo oo I beg you call no popo call no popo oo Call no no popo call no popo oo Bad man to bad man no call no police na Roar like a lion anytime we come through na na na Me and my guys just want burn down some trees na So pour me some juice make you pass me some lighter nana Call no popo call no popo oo Call no popo call no popo oo I beg you call no popo call no popo oo Call no no popo call no popo oo
Writer(s): Barnabas Amu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out