Lyrics

DaDi oo Gyakie this ma ba Ajiki jeje Say e! E! Faya! Faya! Fa! Fa! Faya e! Yh! I say Faya go burn Wey dem go come Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say faya e! Fa! Fa! E! I say Faya go come Wey dem go run Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say Faya e! E! Faye e! E! Life is a B I getti D She can freaking suck it E be like demma tap run out Why? Cos this people kicking bucket So tell me which water dem go pour for my body When i start start to dey heat When i start to dey faya Man say he no go fit He say he start to taya He think sey e be physique He no know sey e be faya I say Faya go burn Wey dem go come Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say faya e! Fa! Fa! E! I say Faya go come Wey dem go run Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say Faya e! E! Faye e! E! Bring, bring bring bring me to the table of men Let me sing this song e be ein e dey trend When we say we go break the ground e no be joke Nana We no really really mind we go takeover Gyakie dis ma ba Open the floor wor ha I go shock you make you change your mind Faya wey dey come no dey quench Faya wey dey come if you dare come close You go vex oo Nana na na na Nana na na na eeeya I say Faya go burn Wey dem go come Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say faya e! Fa! Fa! E! I say Faya go come Wey dem go run Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say Faya e! E! Faye e! E! Eyishi tamɔ wɔng Wɔya lɛ nɛkɛ way Nyɛ feɔ lɛ gidigidi shi Nyɛ gbɛi po amɛle Look at you while you look at me As you look at me tell me what you see Follow me nakai noor ni If you believe in something You gots to stand for something Wɔya lɛ blɛoo No be long tin Energy energy What is negativity Jealous me? Oh well Kwɛ agbelemii Ni emɔshi Give the people When they want to dance Give them fire ei Give them mama I say Faya go burn Wey dem go come Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say faya e! Fa! Fa! E! I say Faya go come Wey dem go run Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say Faya e! E! Faye e! I say Faya go burn Wey dem go come Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say faya e! Fa! Fa! E! I say Faya go come Wey dem go run Wey dem go see sey we be hotter than the sun I say Faya e! E! Faye e! E!
Writer(s): David Chifumanya Elumelu, Lawrence Tolulope Ojelabi, Joojo Addison, Jackline Nana Yaa Acheampong Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out