album cover
Koko Below
42
World
Koko Below was released on July 8, 2020 by iSoRock Music as a part of the album Stimuli
album cover
AlbumStimuli
Release DateJuly 8, 2020
LabeliSoRock Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tolulope Ajani Ojelabi
Tolulope Ajani Ojelabi
Songwriter

Lyrics

To koko below o
To koko below o
Below o
Koko below
Me and my guys
We go lock up the place
Them go ask sey
What of the babes
Them dey with us
So what be your case
You no go fight
So walk off my face
Yie
I say
You go call her she no go answer
Whether you be doctor
Lawyer banker
She go dey the room
Dey pull her pants off
Wey she go say
Dadi make i see your hands up
Like sey she wan catch me
Don't call me Dadi call me Don Jazzy
Be like i get everything in abundance
The talk you dey talk
The girls no dey love
They just wan dance o
I say they want to
Koko below koko ah
I say they want to
Koko below koko ah
I say they want to
Koko below koko ah
I say they want to
Koko below koko ah
Usually be conscious
My belle never full but
Make i form boss
The henny wey i suck
Wetin make i come talk
I don talky talk
Walahi i talky nonstop
But they want to
Koko below koko ah
If she don't go below
Don't call her
Cos my bros bros be dons
They don't call back
I say my bros bros be dons they dont call
You better
Koko below koko ah
I say they want to
Koko below koko ah
I say they want to
Koko below koko ah
They want to koko koko ko
I say they want to koko below
Koko below ko
I say
Koko below koko ah
Hey
I say they want to
Koko below koko ah
O o oooo oooo
I say they want to
Koko below koko ah
I say they want to
Koko below koko ah
Heyyy i say they want to
I say they want to
Koko below koko ah
Koo Koo koko ah
Written by: Tolulope Ajani Ojelabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...