Lyrics

How many no first gree make I do music(frency) Which of my brother wey dey do music Your cousin na banker Your brother na lawyer Ogbeni lokawe kokawesi Shen shen shen Oju lo pe si shen shen shen Oh no I no dey fear down for you(I no dey fear down for you) After all the things wey man don face still Dey stand up tight(mo duro gidigan moduro gidigan) My brother, I am a survivor After all the things wey man do face still dey Stand up tight (moduro gidigan moduro gidigan) I look myself in the mirror yeah, and I told myself Ola you will be great Fuck what people say I look myself in the mirror yeah, And I told myself o Ola you will be great Fuck what people say Omo you go be legend oo You go be legend o Dem go dey sing your song all around For junction and for the roundabout You go be legend oh no Ola you go be legend o Dem go dey sing your song all Around for junction and roundabout o yeah Plenty question be rising all night like ola why you go blow when you Go chop life the money enemy I swear You dont even know.(you know you know) Aiyi moye promoter to ti gbowo wa salo The journey long and I know say e get gallop Na only me know all the gbese wey we pile up We get drive but baba be the pilot I no talk say na me be best singer but e sure for me Say, I will be great Fuck what people say I no talk say na me sabi pass I no be Xavi I no too sabi But I will be great o Fuck what people say Ola I go be legend oooo You go be legend o Dem go dey sing your song all around For junction and for the roundabout You go be legend o You go be legend o Dem go dey sing your song all around For junction and for roundabout oh yeah.
Writer(s): Gregg Steven Wattenberg, John Paul Alicastro, Michael Conrad Lauri Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out