Lyrics

Chee Oko e don hook you heh Snazzygrin na my name joor Okpota Halle halle halle Halle halle halle Halle halle halle Halle halle halle Erhi Halle halle halle Zaah Halle halle halle Erhi Halle halle halle Halle halle halle Chee OLUWA na which Day man go blow Gbedu wey I don drop don reach for man to blow Age is just a number but like play man dey old I be don pay my dues why e com be like say I dey owe I Dey hustle oh I dey burn my data no be for fun I do all for the raba I like ball for Man you make Juan confirm my mata Money dey high me like igbo wey dey burn for downtown Chee Ogbeni suffer no Dey tire you Hate on me you think say thunder no go fire you Political thug na election dem dey hire you But if better employment come my guy dem no go hire you Chee Ogbeni suffer no dey tire you Hate on me you think say thunder no go fire you Hustle for your own my guy e no go tire you That your wey you send aza my guy e no go wire you Chee Ogbeni suffer no Dey tire you Hate on me you think say thunder no go fire you Political thug na election dem dey hire you But if better employment come dey no go hire you Chee Ogbeni suffer no Dey tire you Hate on me you think say thunder no go fire you You for hustle no reason person wey no dey reason you If poverty knack you my guy e go prison you Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Erhi Halle halle halle Zaah Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Oko Chee You see my guy you don dey fuck up You don measure rice how many I say na 4 cup No mezembu for warri oh dem go treat your fuckup My punchline too dope these days I dey burst like Kporkpor Jaguda get oga oh no go dey form baron If u no open your eyes for street pick up go carry your bar run I don dey spit fire feeling like a dragon I don dey high like this you know things wey I don drag on Chee Omovièviè wanè morè My guy you for leave am oh Make he chop he belle full Wordplay be like indomie to me I dey chop bellefull Chee Omovièviè wanè morè My guy u for leave am oh Make he chop he belle full Wordplay be like indomie to me I dey chop bellefull Chee Erhi Erhi Erhi Erhi Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Adonai adonai Halle halle halle Ogbeni suffer no they tire you Hate on me you think say thunder no go fire you Hustle for your own my guy e no go tire you That your guy wey you send aza my guy e no go wire you
Writer(s): Amraibure Prosper Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out