Lyrics

Huuuuu wiiiiiiiii Huuuuu yeee yeeeee Ooooooo Ahhhhh Major Oh lord have mercy Mr pelez Na me Dey here so On the beat it's Cmajor Because I no get again Omo dem comot me from settings Because I no hold again o Dem remove my jersey Dem no want Make I ball with dem Dem no want Make I chill with dem Dem remove my jersey Omo dem comot me from settings I no go lie mehn I suffer Do re mi fa so la ti do do I swear mehn I suffer o Dem want make I suffer tey But mehn I tell dem God forbid No be dem be God wey go bless me No be them God wey create God wey I serve no go leave me Omogbola wey rise and fall Believe E go rise again E go rise again E go rise again So as I rise I fall Omo i go rise again I go rise again o That's why I dey pray to Jah Oluwa shower your blessings Baba rain on me Rain your blessings on me Bless me pass As you bless me before Oluwa shower your blessings Oluwa e san nu mi I know say you no go shame me Na your hand I dey The street dark I go need your light The street is rough I go need your guide Na you I want Make I fit survive Baba make I fit survive Na you dey attack And na you dey the defense Na you know the fake ones Wey Dey sit on the fence Na you know the real ones Na you be fake ones Eledumare na you I depend on Baba God as I Dey hustle Open my way for me Baba God dor blow whistle I dor Dey ball on them without the jersey Omogbola wey rise and fall Believe E go rise again Believe E go rise again E go rise again So as you rise and fall Omo Believe Believe you go rise again Omo Believe Omo you go rise again o You go rise again Acknowledgement Lucky G mix
Writer(s): Oluwasegun Pelemo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out