Lyrics

Oh ye ye ye Testing the microphone o oh oh Ejiro don collect o Chukudi don collect o Tega don collect o Emeka don collect o Na when e go reach my turn o jare When e go reach my turn o Na when e go reach my turn o jare When e go reach my turn o As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh Policap don tai Don tire for dis life E travel go village go see e mama Mama may dem pray for me... Cus me I nor wan hustle for old age OH I nor wan struggle for old age o Baba God abeg open my page ehn show me the way So I know say all this Things sef na vanity but me my self I be human being I need this Money for my packing oh oh I nor wan hear say d boy nor they try for e Family I wan make money wen we go spend till eternity Oh momsi shey u Like Bugatti abi u like that Mansion where Dangote Dey stay I go buy Am Timex two And dem go know say we dey eh It's Abimbola ehh Arigbata Ye ye yeh ye As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh Abimbola, i know say them no get Two heads after all na wentin I sing for 2010 But just dey press dey go Everywhere go stew The God wen run am for me he go run am for u Bet me Once dis song drop like kabu kabu two seconds na once your goat go born Melu But people go carry news say u do juju Na Jehovah dey run am Every where good good Na mumu go ask fish whether e don baf na oluwa Dey run am nor b say na mouth U dey Lagos dey hate we dey Dubai dey Laugh haha abeg bring the chorus back As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh Omo no pay no gain o As I dey Work with faith o Oluwa open my way o ooo Oluwa open my way oooo As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh As in the people when they make this money EH... Them nor carry two head come eh, Them nor carry two head come eh Them nor carry two head come eh ehhh
Writer(s): Omoghene Erovwho Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out