Lyrics

Say if dem do your photocopy girl say me I go still choose you I go never ever misbehave girl cause me I no fit lose you Anytime your temper don dey hot say me I go fit cool you Only you wey dey for my mind say me I no fit fool you Say na you go be my bebe bae Odo ewe If you leave me go yeh mogbe Say you be my bae bae bae... Chinekeme Say na me and you Na you go be my bebe bae Odo ewe If you leave me go, yeh mogbe You be my bebe bae... Chinekeme Say na me and you Girl you looking so fine so so fine Body look so clean when u step into the spotlight You caught my eye and You gat me high Will you always be by my side? All the time? Sweet melanin skin so nice No I can't lie, I can't deny, that I'm into you girl If dem do your photocopy girl say me I go still choose you I go never ever misbehave girl cause me I no fit lose you Anytime your temper don dey hot say me I go fit cool you Only you wey dey for my mind say me I no fit fool you Say na you go be my bebe bae Odo ewe If you leave me go yeh mogbe Say you be my bae bae bae... Chinekeme Say na me and you Na you go be my Bebe bae Odo ewe If you leave me go, yeh mogbe You be my Bebe bae... Chinekeme Say na me and you Think now I have to come clean Cause girl I fit die for your matter Girl let's be romantic, can I be the bread to your butter Baby cause you so pretty pretty I know I'd do Anything just to satisfy you You turning me on and on and on and on anytime that I be around you I just wanna drop all ma body pon u Anytime u need me girl I go come through Cause I've searched enough and all along so I bless the day I found you So if dem do your photocopy girl say me I go still choose you I go never ever misbehave girl cause me I no fit lose you Anytime your temper don dey hot say me I go fit cool you Only you wey dey for my mind o Girl na only you Girl na only you uh uh
Writer(s): Chisom Faith Ezeh, Ademide Bello Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out