Lyrics

Odia Kolaboy Suffer no be sugar. oyigiyigi... eledumare, baba nla nla nla It's your boy wonder j As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh, E don tay wey i dey this game show me love oh As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh, E don tay wey i dey this game show me love oh GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. Kolaboy VERSE 1 Oluwa abeg chukwunna Biko i wan collect Like person wey see free wifi i wan connect No be today wey boys begin dey for street Pocket empty like pot wey im bottom neat Oooh mpa choii oluwa biko zaa my call Egogom Jersey go boot so ihe mcho bu ball Oburo taa nwoke agbago mbo na onitsha Akpam plastic, ree mineral ma ogwu ochicha We need 4 legs this two no do us again Better Benz wey go neat like a born again Make my garage be like God is good their park Enough money wey bullion van them 2 go pack Odia! (CHORUS) GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. WONDER J VERSE 2. After the hustling omo na the bubling, man no die,(ah ah) Man no rotten, look into my eyes you will see something red eyes, Red eyes,red eyes, Hustling bustling struggling inside the ghetto every day, I pray baba open my way for me, poverty no be cream . (CHORUS) As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh, E don tay wey i dey this game show me love oh As i dey work i dey pray baba bless my hand work oh, E don tay wey i dey this game show me love oh GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. Kolaboy VERSE 3 Ikperem di na ana chukwu Biko choo my page Ahia kam mkposanu oluwa Biko Choo shade E no go bad... ma echiem eze ebuna afo Ka dee rochas were iwe jee kpuom na nkwo Life is not fair munwa choro ibu albino Omu bu bread winner chukwu Biko nyem milo Muna owu amago for long i wan divorce So owu nchoro bu nke eji eke ego oma mba purse Chukwu agbabanam aka oo okwa gi kam so Ha akogo my way ifeanyi, emeka, chikamso Mana amam n' onye kwu gi na-azu egwu ama ntuya So Biko sapee my page ka ndi ilom fu ya odiaa!! (CHORUS) GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. GOD i beg ooo i won collect o, Boys dey vex o for the streets they need the Benz o. Poverty no be cream. (Chukwu agbabanam aka oh) Wey person feet rub for skin. (Wunyerem honor) Poverty na be sin, I need this money at the same time keep my hands clean ODIA
Writer(s): Victor Chinonso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out