Music Video

Money
Watch {trackName} music video by {artistName}

Upcoming Concerts for Basketmouth, Oxlade & Efya

Featured In

Lyrics

Basketmouth If I, If I do If I, If I do If I, If I do If I If I do mistake get money People go sabi who I be If I do mistake get money People go sabi who I be For this zanga Na money be the root of all evil But una see money dey send person go school Money be the most of all badness But una see money wey turn OBO to baddest Na money dey comot person for single And when I get money I go fit drop all my single Walahi walahi it's not simple So when I get money all of them go fit to mingle Kirikata I no get power Na calamity dey make person dey sour I know say me I no get power And when I get raba I go get all of the power If I do mistake get money People go sabi who I be If I do mistake get money People go sabi who I be For this zanga Sika yɛ mogya, that be why we hustle Money slow to enter, money quick to go eh Mese mese Sɛ wo sowu somi a ponasi se sɛ sika ɛnkyɛ oh Yabrɛ abrɛ abrɛ (Yabrɛ abrɛ abrɛ e, hwehwɛ) So be careful what you do with your money when it comes It could be good it could be bad o money o Money money If I do mistake get money People go sabi who I be If I do mistake get money People go sabi who I be For this zanga If I do mistake get money (Doctor) People go sabi who I be I go dey spend, I go dey gaza oh I go dey spend everyday I go dey gala o I go dey spend, I go dey turn out Until the money come until the money come
Writer(s): William Robinson Jr., Berry Gordy Jr Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out