Lyrics

Yaa Greatness Wi-Wi-Wi-Willis giddem Yaa Giddem DJ Neptune Hit me Every time I come around Girl dem a show me love Anytime I boogie down The girl dem wan set it off Who get money na him be the man Who dey make the people discuss Onyeoma jagaban Yes! make you report Follow me to Gaza (gaza) Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza Follow me to Gaza (gaza) Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza Oya wey the Ganja? (Ganja) Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja Push up on a lighter (lighter) Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter Udeme na my best friend pankololo I just wan siddon dey shack kololo No time to dey waste time jastololo Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo Huh, madness dey for the dance floor Sweet girl wey dey whine say she want more COVID no dey fear native doctor Somebody go tell Kate Henshaw e choke My manchi e restrict my airflow I panji You give me 20 na still shandi Nkechi dey whine am till 2:30 Fire, take am go higher Plenty chikala want my bulala Send me your aza, block me for plaza If you want am follow me go Gaza (Let's go) Follow me to Gaza (gaza) Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza Follow me to Gaza (gaza) Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza Oya wey the Ganja? (Ganja) Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja Push up on a lighter (lighter) Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter Every time I come around Girl dem a show me love Anytime I boogie down The girl dem wan set it off Who get money na hin be the man Wey dey make the people discuss Onyeoma jagaban Yes! make you report Follow me to Gaza (gaza) Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza Follow me to Gaza (gaza) Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza Oya wey the Ganja? (Ganja) Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja Push up on a lighter (lighter) Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter DJ Neptune World best Milla Mix Wi-Wi-Wi-Willis giddem Greatness republic You already know Neptune Records Sounds of Neptune
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Imohiosen Patrick, Shekwoyemi Daniel Williams Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out