Music Video

Prinx Emmanuel - Who Goes That Man (official) lyrics video
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Songwriter

Lyrics

Elelele(elelele) Brother nwachukwu(You know am) Abeg o don't be sleeping on a bicycle Prinx Emmanuel If God be for me Me I dey wonder who be that Weh go wan come show Him muscle Dem never tell am Bros hand go touch you No be me go fight and No be me go burst the bottle If God be for me If God be for you Who goes that man Who goes that man Who goes that man If God be for me Who goes that man I say nobody nobody Nobody nobody If God be for you Who goes that man Elelele Who goes that man Ojojojo Who goes that man I say nobody nobody Nobody nobody Sheesh Comot body for high tension My dear brother No go curse Who God don bless So you no go do anything Weh go lead to Gbes gbes Gberes gbes Gbes gbes Gbes gbes gbes I no get time for phoneh Make I remind you if you don forget Touch not my anointed That's correct And if you put hands Oh bros you go collect Ask nebuchadnezzar E get the time Weh him body sabi shake am When e come reach time When baba ready face am Nebu chop grass chop dirty Chop paper Remember pharaoh, weh dey form don dada The guy still dey swim for the water No be say I dey warn you But If you touch me E no go hard Wahala don turn to okada If God be for me Ke ife hana akozi I go sip Juice and jolly Na so so enjoyment Go dey show for my body E no get as e wan be If God be for you Who goes that man Elelele Who goes that man If God be for you oh Who goes that man I say nobody nobody Nobody nobody If God be for you Who goes that man Ojojojo If God be for me Who goes that man Weh go fit to curse anybody weh God don bless Brother nwachukwu Abeg o don't be sleeping on a bicycle Comot body for high tension My dear brother No go curse Who God don bless So you no go do anything Weh go lead to Gbes gbes Gberes gbes Gbes gbes Gbes gbes gbes
Writer(s): Prince Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out