album cover
Only God
3
Afro-Beat
Only God was released on February 21, 2022 by The Horizons Music as a part of the album Only God - Single
album cover
Release DateFebruary 21, 2022
LabelThe Horizons Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
WISEHOR
WISEHOR
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
WISEHOR
WISEHOR
Songwriter
Ovie Collins
Ovie Collins
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
WISEHOR
WISEHOR
Producer

Lyrics

Yea Bro! Please Emm
Could you help me with some Money
I ran into some freaking debts
And I have clear myself out of it
Could you help me?
Sometimes I dey wonder
Wether na God na im dey run am
But na only God wey fit run am
Say man no fit run am
Sometimes I dey wonder
Wether na God na im dey run am
But na only God wey fit run am
Say man no fit run am
Me I just dey I no want stress
Me I wan dey I no like stress
Me I wan dey I no wan stress
All time day no time check
Me I just dey I no want stress
Me I just dey me I want cheque
Me I just dey I no wan stress
All time dey no time stress
Omo my Iife i no like stress
As you see me I dey live excess
My life I no come impress
If water dey make dem carry me press
Omo my life I dey live am excess
Omo me I no like stress
As you see me I no come impress
For my life I dey try compress
Sometimes I dey wonder
Wether na God na im dey run am
But na only God wey fit run am
Say man no fit run am
Me I just dey I no want stress
Me I just dey I no like stress
Me I just dey I no wan stress
All time day no time stress
I don pray make I no go bother man
Make I no go bother man
I say me I don pray make I no go bother man
Make man no come laugh
I don pray make I no go bother man
Make I no go bother man
I don pray make I no go bother man
Make man no come laugh me Allah
Sometimes I dey wonder
Wether na God na im dey run am
But na only God wey fit run am
Say man no fit run am
Me I just dey I no want stress
Me I just dey I no like stress
Me I just dey I no wan stress
Oh my God no come no stress
Me I just dey I no want stress
As you see me so
I no like stress
Me I just I no want stress
Oh my Guy no come stress
Omo my life I dey live am express
As you see me I no wan impress
Water dey make dem carry me press
For my life I no come impress
My life I dey live am express
You see me I no wan impress
Water dey make dem carry me press
For my life I no come impress
Only God I say only God
Only God only God I say
Only God only God
Only God only God
Omo my life I dey live am express
As you see me I no wan impress
Water dey make dem carry me press
For my life I no come impress
My life I dey live am express
You see me I no wan impress
Water dey make dem carry me press
For my life I no come impress
Written by: Ovie Collins, WISEHOR
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...