album cover
Japa
Afro-Beat
Japa was released on September 10, 2022 by The Horizons Music as a part of the album The Last Ordeal - EP
album cover
Release DateSeptember 10, 2022
LabelThe Horizons Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM187

Credits

PERFORMING ARTISTS
WISEHOR
WISEHOR
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ovie Collins
Ovie Collins
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
WISEHOR
WISEHOR
Producer

Lyrics

If you see me cry cry
Water plenty for my eye eye
Too many things for my mind mind
Too many things I wan write write
Dollar self don dey high high
And my people dem dey die die
Olopa self dey kpai.kpai
All of my Gees for this side
  
Everybody wan
Japa japa japa till dem dey
Everybody wan
Japa japa japa till dem dey
Me I no go wan
Japa japa japa me I dey
Me I no go wan
Japa japa japa me I dey
Many people For the trenches
Nobody send them for trenches
Olopa kpai them for trenches
Suffer dey kpai dem for trenches
And if I say am good
Brother man e no mean say me am good
am just trying to make you feel good
Abeg try make you give me food
And if I say am good
Brother man e no mean say me am good
am just trying to make you feel good
Abeg try make you give me food
Everybody wan
Japa japa japa till dem dey
Everybody wan
Japa japa japa till dem dey
Me I no go wan
Japa japa japa me I dey
Me I no go wan
Japa japa japa me I dey
I no forget the day
The way the people dey
the soldiers they shoot on them
Written by: Ovie Collins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...