album cover
INTRODUCTION
Afro-Beat
INTRODUCTION was released on February 17, 2023 by The Horizons Music as a part of the album INTRODUCTION - Single
album cover
Release DateFebruary 17, 2023
LabelThe Horizons Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
WISEHOR
WISEHOR
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ovie Collins
Ovie Collins
Songwriter

Lyrics

Yea
WISE
Oh Lord
Some of the **** Come Through
But i never see jazz wey dem wan come use
Some of them carry dem bag come too
Some of Carry themself come through
Some of the **** Come Through
But i never see jazz wey dem wan come use
Some of them carry dem bag come too
Some of Carry themself come through
But i never see them bad now
I never see them boogie now
Me i never see a bad man
And i never see anybody now
Yea
Some of the **** Come Through
But i never see jazz wey dem wan come use
Some of them carry dem bag come too
Some of Carry themself come through
Some of the **** Come Through
But i never see jazz wey dem wan come use
Some of them carry dem bag come too
Some of Carry themself come through
And i dey waka pass too
Some of them, dem dey hate
Some of them carry face
And i dey tell them man no be mate
Guy
My grace no be mate
Ahn
Waka pass
Some of them, them them carry face
I tell dem say grace no be mate
Me i tell them say grace no be mate
Waka pass
I say waka pass
Holy Ghost fire dey my back
Me i say e dey my back
Waka pass, waka pass
U no like guy waka pass
Holy ghost fire self dey my back
Me i tell you say
E dey my back
Yea
I think it's some classy stupid intro you know
Waka pass
Me i say waka pass
Waka pass
Waka pass
I say waka pass
Written by: Ovie Collins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...