Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Prince Edokpayi
Prince Edokpayi
Songwriter

Lyrics

Hmmmmm YPrince On Another One MinNa mina na na na na Dadadada Mi o ma le da gbe Hmmm Ko kan aye So many pressure man dey face So many ups and down man dey face But man no fit run away Man gat to find a way Baba dakun bamise Ye Because I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away But I no fit run away Family bè nì le o Imade bè nì le o yeee Baba dakun bamisè I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away Some padi wey sabi some way Dem say make I follow there way But I no wan toju bole Baba dakun bamisè Wère wèrè nì ko bamisè On gee see So many many many things wey I Dey reason Where the money they,na where I go fit sleep Reason why I pray, so bless me completely Cause e no too easy for me Baba jowo kori ba mi shey Kori ba me shey Je ko owo nla wole Ko owo nla wole Sabi eni ma je gbadun O de gbodo sunle ni saturday Emi o gbe ise ran nobody As I Dey work for money I Dey pray every morning Baba family don Dey call me But osamakwe Make I Dey my Dey Dey make my pay Na only me understand how I Dey run my race And I no fit run away Baba dakun ba mi se Family don they wait Because I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away But I no fit run away Family bè nì le o Imade bè nì le o yeee Baba dakun bamisè I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away Some padi wey sabi some way Dem say make I follow there way But I no wan toju bole Baba dakun bamisè Wère wèrè nì ko bamisè Wetin money go cause If e set even money go run Owo ma tan eyan lo ma ku Iro ni Iro ni Shey e yen mofe lo só tì ba dele È je kì owo pè brother dele Ko bamidele aunty bamidele Ko bamidele Wàn ti so mi loruko ifadollar Wàn ní Omo to n di fa To n gba ten dollar Low budget baller Ta lo wa mo ola Nobody knows tomorrow no no My phone dey ring again gbam gbam gbam na etisalat no be credit alert I don tire Yeee Because I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away, ye But I no fit run away Family bè nì le o Imade bè nì le o yeee Baba dakun bamisè I no fit sàlaye Sometimes e dey do me like say Make I run away Some padi wey sabi some way Dem say make I follow there way But I no wan toju bole Baba dakun bamisè Wère wèrè nì ko bamisè
Writer(s): Edokpaye Prince Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out