Lyrics

Nobody go show you love If you no get money Dem no send your daddy Your daddy Sapa Mapa mi na Sapa Mapa mi na Sapa Mapa mi na Sapa Mapa mi na Who no get money no dey love oh If you broke, you suffer House on fire You no go fit afford water Oh yeah I just wan survive I just want to make this money I no sleep for night I wan buy motor for mommy I just wan survive Cos I want to make this money yeah Brokeness e no funny Ya ya ya ya If you get the money oya spend it Gucci, louis or fendi Thirty billion gangi Make them scream OMG! If you get the money oya spend it Gucci, louis or fendi Thirty billion gangi Make them scream OMG! I know that you feeling the boy You feeling the way that me rolling You say you wanna be my OG I no want person wey go slow me Slow me down Steadily chasing the bag Me steadily chasing the mulla mulla Alert e wole, my body dey shake oh I want to buga buga oh Person wey no geti dough No suppose dance for party oh Amaka no go off her panty oh Na thunder go fire poverty Nobody go show you love If you no get money Dem no send your daddy Your daddy Nobody go show you love If you no get money Dem no send your daddy Your daddy I just wan survive I just want to make this money I no sleep for night I wan buy motor for mommy I just wan survive Cos i want to make this money yeah Brokeness e no funny Ya ya ya ya If you get the money oya spend it Gucci, louis or fendi Thirty billion gangi Make them scream OMG! If you get the money oya spend it Gucci, louis or fendi Thirty billion gangi Make them scream OMG! Ya e ye oh ya ya Please don't waste my time Oh ya ya ya And if you ain't talking money don't come closer I no dey settle for no left overs I want the money and the fame We are not the same I'm about to take over ya ya Plenty things wey dey worry me Momsi dey call me Baby dey say she want e car And i can't afford it ya ya Nobody go show you love If you no get money Dem no send your daddy Your daddy Nobody go show you love If you no get money Dem no send your daddy Your daddy
Writer(s): Emmanuel Pius Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out