album cover
Calvary
45,952
Afro-Beat
Calvary was released on March 28, 2025 by Timely Mystro Entertainment as a part of the album Jack Of Altrayd
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:20 - 00:25
Calvary was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:20
00:30
00:35
00:40
01:00
01:05
01:30
01:40
02:50
00:00
03:14

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pius Emmanuel Ugochukwu
Pius Emmanuel Ugochukwu
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Pius Emmanuel Ugochukwu
Pius Emmanuel Ugochukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
The Hit Maker
The Hit Maker
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

Double wahala for dead body
And the owner of the body
It's a mental case but I just wan dey
Me I no trouble anybody
Wetin my eye don see
E don reach to blind me
I can't fit to define it
I hear say dem dey find me, ooh oh oh
I cover myself with the blood of Jesus
Judas, dem no go see us
And those wey dey fake am like Aba boys
I give dem headache oh, Panadol
I cover myself with the blood of Jesus
Judas, dem no go see us
And those wey dey fake am like Aba boys
I give dem headache oh, Panadol
Oh no no, oh no no, no no no
Elele, Coupé décalé décalé lé
I don trabaye, ten bottles
E no reach to cure my pain
And I dey shout Hallelu
Emi Omope
they can never bring me down
oh ooh, oh oh ooh, oh oh oh ooh
Elele, elele, elele
Calvary, carry my cross of Calvary
Elele, elele, elele
Bother me, tell dem make dem no bother me
Elele, elele, elele
Calvary, carry my cross of Calvary
Elele, elele, elele
Bother me, tell dem make dem no bother me
You cannot control this type of energy
Call your doctor and your therapist eh
Miracle no dey tire G'
When I roll the dice e be double six eh
Sometimes it feels like I am drowning
But I no give up, I keep standing strong
Badman no wan rest, dem wan kpai me
But I'm so far gone, mo ti lọ
I cover myself with the blood of Jesus
Judas, dem no go see us
And those wey dey fake am like Aba boys
I give dem headache oh, Panadol
I cover myself with the blood of Jesus
Judas, dem no go see us
And those wey dey fake am like Aba boys
I give dem headache oh, Panadol
Oh no no, oh no no, no no no
Elele, Coupé décalé décalélé
I don trabaye, ten bottles
E no reach to cure my pain
And i dey shout Hallelu
Emi Omope
they can never bring me down
oh ooh, oh oh ooh, oh oh oh ooh
Elele, elele, elele
Calvary, carry my cross of Calvary
Elele, elele, elele
Bother me, tell dem make dem no bother me
Elele, elele, elele
Calvary, carry my cross of Calvary
Elele, elele, elele
Bother me, tell dem make dem no bother me
Written by: Pius Emmanuel Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...