Music Video

Black Man, Black Woman
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Brymo
Brymo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olawale Olofo'ro
Olawale Olofo'ro
Songwriter

Lyrics

This love from the very beginning na taboo I dey for you You dey for me Like the sun and the earth And this kind of responsibility Na for few We carry our matter ah For head If na the days of our fore fore fathers The way we dey live dem go call us Messiah Like Amadioha Like Sango and Oya But I be black man I bend the whole town To impress some crazy clown Wey dey spread the hate around Black man I own the whole town To impress some silly clown Wey dey spread the hate around I forget to care for my own I carry the problem of the world But I no care to solve am for my own I dey show, I dey buy, I dey owe Na society dey enforce the rules But na woman dey dictate the rule Na wetin man go do Na to break the rules but for good And you be black woman You wear your pain like amour You take your luck and lock up You say na man get the fuck up Black woman Na you get the whole town To impress some silly clown Wey dey spread the hate around You forget to care for your own You carry the problems of the world But you no care to solve am for your own You dey, you dey jolly You dey pose
Writer(s): Ashimi Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out