Lyrics

I no holy, oh no oh I am balloranking Double money, double problems Say my head full, Say my head burn oh Many things wey I never talk yet Who I wan tell oh Although I want to I Dey smoke loud no be say I be bad person I never kill person Tell me why you hating on a young nigga You say weed is illegal for naija Make me want to japa First flight to Jamaica Make I smoke my ganja I no like whahala, I no like drama Say When I no get shi shi for Aza Everyday whahala, everyday Palava See me see Gobe Olokpa handcuff me I no get bail I no get say eh I still get faith, I still grind hard, cos I know say e go clear one day one day When I no get shi shi for Aza Everyday Palava, everyday whahala See me see Gobe Olokpa handcuff me I know say e go clear, So I carry my leg If anybody beh Omo we go let them hear I roll up my kpoli, light up mi ganja My problems been solving, Emi ologo 4g Wo son mo ti japa, Omo you no go fit judge me Cos layemi I no want palaba Sheybi na the hustle carry me go taraba? Sheybi ishe ni mo won sa laba You Dey find me I Dey find kaluba Shey na today you know kosalabaro? Where you Dey when I Dey soak cassava? Nu orukọ Abiola ka shi ma wo Shebo ri le gbe mi de Canada Parawa eh Parawa I Dey smoke loud no be say I be bad person I never kill person oh Tell me why you hating on a young nigga You say weed is illegal for naija Make me want to japa First flight to Jamaica Make I smoke my ganja I no like whahala, I no like drama Cos layemi I no like Palava(Aje) Sheybi na the hustle carry me go taraba? Shayo all night no be say I be bad person, I never kill person oh Tell me why you hating on a young Nigga Why you carry my matter for head like dada? Why you hating oh?
Writer(s): Balogun Olamilekan, Obulata Godson Chijindu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out