Lyrics

Para para Who you come Dey squeeze face for? Say your father! Who you wan Dey show fake love for here? Zomana I say make you come link up oh Make I tell you How the matter sef take sup I cannot come and kill myself oh They putting way too much pressure On myself oh I'm so pressed can I ease myself oh Bad vibes I excuse myself oh I cannot even understand oh Many things Dey happen wey I no fit explain oh Jehovah take the pain away oh Send down the rain oh no oh no Baba hear my song When I sing to you oh I say do re mi oh fa so lati do oh Nobody can know Only me and you oh I no wan to go I no wan go astray I no wan I no wan beg for food oh I no wan come Dey beg for road oh I no wan I no wan looseguard oh I no wan Man I'm so conscious oh Even when I face front oh I Dey watch my back oh all day long oh I no fit wishy you bad oh Man I don't do such oh Oh my God oh She say Eruku you bad oh Omo you too get flows oh She's like where are you from oh But you know say I cannot come and kill myself oh They putting way too much pressure On myself oh I'm so pressed can I ease myself oh Bad vibes I excuse myself oh I cannot even understand oh Many things Dey happen wey I no fit explain oh Jehovah take the pain away oh send down the rain oh no oh no Baba hear my song When I sing to you oh I say do re mi oh fa so lati do oh Nobody can know Only me and you oh I no wan to go I no wan go astray oh I no wan I no wan beg for food oh I no wan come Dey beg for road oh I no wan
Writer(s): Obulata Godson Chijindu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out