Music Video

Featured In

Listen to The Maraji Xperience by OGC
ALBUMThe Maraji XperienceOGC
Listen to ODUMODUBLVCK Essentials featuring OGC
PLAYLISTODUMODUBLVCK EssentialsApple Music African

Credits

PERFORMING ARTISTS
OGC
OGC
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obulata Godson Chijindu
Obulata Godson Chijindu
Songwriter
Joel Jesam Joseph
Joel Jesam Joseph
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Graeye
Graeye
Producer

Lyrics

Education, information say we need elevation Revolution oh no, na decision If you want to Dey mention I go tension e go smell for the section E go get extension, pay the pension See my condom oh I no wan get infection oh She say OG you last long She say Omo you stand strong oh I'm a good bad boy oh no dull oh I be sharp guy oh She say OG you last long She say Omo you stand strong oh I'm a good bad boy oh no dull oh I be sharp guy oh For your body, and nothing wey I no go fit do for your loving Can't withstand it baby when you put it on me Funi mi badi oh, you Dey drive me crazy Omoge shofe pami No Dey play me hide and seek Cos the feelings I get for other girls dem I don delete And the things wey my eye don see I no fit believe Already week in my kneels Oh this your body physique E too hard like physics OG what is this? She say OG you last long She say Omo you stand strong oh I'm a good bad boy oh no dull oh I be sharp guy oh She say OG you last long She say Omo you stand strong oh I'm a good bad boy oh no dull oh I be sharp guy oh Plenty plenty plenty kele Me I no go fit to forget Don't move like that Shalewa break my heart Last last e don cast and I say all past oh Confirmation e Dey bring celebration Shey you want reservations Coordination, Oya send the location, we go meet for the station oh Education, information say we need elevation Revolution oh no, na decision If you want to Dey mention I go tension e go smell for the section E go get extension, pay the pension See my condom oh I no wan get infection oh She say OG you last long She say Omo you stand strong oh And I'm gon be a good bad boy for you She say OG you last long Charlie you know I stand strong You know I stand strong You know I stand strong oh
Writer(s): Obulata Godson Chijindu, Joel Jesam Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out