album cover
Palava
12
Afro-Beat
Palava was released on August 25, 2023 by S.C.U.D. as a part of the album Attical Sounds, Vol. 1 - Single
album cover
Release DateAugust 25, 2023
LabelS.C.U.D.
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
S.C.U.D.
S.C.U.D.
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adewole Babatunde Kolawole
Adewole Babatunde Kolawole
Songwriter

Lyrics

Hey
SCUD!
Emi lo kan
Emi lo kan
Naso we enter the real life
For d life wey we Dey
Say na one life
In d end we go say,
Wetin dey dis life gan
People fit Dey call d bobo psycho
My brother when tins be so tight
Wait uno,Call on most high
We gonna get by eh
He’ll calm the rough tide,Yea
I hear say my people wanna get down oh
Uno before, d boy never shut down show
I follow Mitchy waka for Alaba oh
Uno say melody na my palava
Uno some people wanna make we fall down,No
I know say Jah Jehovah Neva Let down
Me working 247 Sa asala oh
Uno say all d paper me Dey gather
If you Dey wait
For my downfall
You go die there
Cuz I be keeping on
I’d be going on
I’d be going on
I’d be going on
If you Dey wait
For my downfall
You go die there
Cuz I be going on
I’d be keeping on
I’d be going on
I’d be going on
Omologo o jisoro
Hustler de Fe pawo
Awon majority,Won fe jo
SCUD don Dey set Parole
Style Ma na nsogbu Oh
Dis no one no be peekaboo
Mutha phokas, wanna Gimme Trouble
Style yen o pe meji
Leh eh
If you get it you get it
If you don’t , I get it
Cuz you don’t get it till you get it
Brother I got it
Yea I’m Married to the game
But owo ni Mo feri
I’m trynna get paper
The Hustler confetti
When things be so tight
We wait uno we call the most high
He calm the rough tide,
Omo we get by,Yea
I hear say my people wanna get down oh
Uno before, d boy never shut down show
I follow Mitchy waka for Alaba oO
Uno say melody na my palava
Uno some people wanna make we fall down No
I no say jah jehova Neva Let down
Me working 247 Sa asala oO
Uno say all d paper me Dey Gather
If you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be keeping on
I’d be going on
I’d be going on
I’d be going on
If you Dey waait
For my downfall
You go die there
Cuz I be going on
I’d be keeping on
I’d be going on
I’d be going on
Le eh eh eh Eh
You fit de there
You go die there
Written by: Adewole Babatunde Kolawole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...