Lyrics

(Tune into the king of sounds and blues) Olomi, wọn bẹ o (wọn bẹ) Ko dẹ yẹ kómá lọ bẹ (kò dẹ yẹ kómá lọ bẹ yẹn) Lifestyle làgbà baller, R.I.P to Pelé Dribble like Maradona Baby, má lọ sọ ń'ta Nobody to ń'ta Lagos to Minnesota No cap, nobody wey dey hotter I no fit, no fit mediocre O rí Balenciaga I got moves like Jaga I know Jago, I know Jaga No dey follow me dey taka New religion, Eckankar Premium be the swagger No send no bagga, nfana ibaga E be like say dem don gather oh, for my matter oh I get the magic, abracadabra oh Wo, Black Face l'okọ "Hard Life" I just dey chop life, no stressin', livin' soft life (soft life) I don't know how I survive this tour life Girls wey wan get my baby reach four, five Every word wey dey come out of my mouth, I dey monetize am Baba, I no get energy And, I can't really shout, and, I can't really - Wo, mí o sh'akọ mọ, Remedy(mí o sh'akọ mọ, Remedy) Cash money, cash mullah Cash in, cash out, baby, why should I? Catch feelings more than a flight, cancel am E dey pain me like Black Face and Tribunal Wo, I too soft like puff-puff And my bank alert e bad, you go mad, you go off Guy, you better wear glove, before you touch am E dey hot, e dey smoke, e dey burn Olomi, wọn bẹ oh (wọn bẹ) Ko dẹ yẹ kómá lọ bẹ (kò dẹ yẹ kómá lọ bẹ yẹn) Lifestyle làgbà baller, R.I.P to Pelé Dribble like Maradona Baby, má lọ sọ ń'ta Nobody to ń'ta Lagos to Minnesota No cap, nobody wey dey hotter I no fit, no fit mediocre O rí Balenciaga I got moves like Jaga I know Jago, I know Jaga No dey follow me dey taka New religion, Eckankar Premium be the swagger No send no bagga, nfana ibaga E be like say dem don gather oh, for my matter oh I get the magic, abracadabra o Wo, melody pẹlú harmony, pẹlú peace nìkan ní mo fẹ I no get strength, to be fair No intruding my private affair (ye) Be you, family or friend Oya, pause, ṣ'oti gbọ scores? Nigga, of course, why you con dey pompous? Flow so delirious, stupendous And, the opps, they envious, they can't be us (they can't be us) I accept say I change, me, I no be same guy I dey push P every day, I be game guy Only dead fish goes with the flow, dead guy No dey whine me, I no dey joke, ọmọ, take time Travel all around the globe, obodo òyìnbó We dey take pictures, we dey strike, we dey pose My G, my shit really fly, too dope And, the girls sniffin' on my body like dem do coke, coke, coke
Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji, Kareem Olasukanmi Temitayo, Ahmed Ololade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out