album cover
BILLi
1,531
Hip-Hop/Rap
BILLi was released on September 1, 2023 by Distributed by Matty Promotions as a part of the album BILLi - Single
album cover
Release DateSeptember 1, 2023
LabelDistributed by Matty Promotions
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Sunday Prosper
Sunday Prosper
Songwriter

Lyrics

Boy I like the money talk
Na why I dey gossip milli
Me and my guys we just dey
We dey gossip milli
One wristwatch wey I buy
Mehn E worth a BILLi
I wake up one day
See the matter dey for gossipmill
Tunde see am him head nut
Na once him post am
Even Don Jazzy, Wizkid
OBO follow repost am
You see that kind thing
You wan dey ghost am
Too much money the kind bread
Wey we get dem no dey toast am
I don't give a fuck if I see woman
I no dey toast am, I dey bone am
Say na my doings dey toast am
I go roast am, if she get pride
I go ghost am, dethrone her
That kind matter you dey code am
I'm all about the headlines
Na we dey dey CNN
Anything we do dey work out
We dey gym with CBN
Boy no go play with us
You go like dey with us
If na you be us you go like dey with us
Omo boy shey u know these things
Na you wan hear story
I go yarn you gist
I don dey see am say you be gist lover
But no go losegaurd
Keep your secret with gist lover
Omo boy shey u know these things
Na you wan hear story
I go yarn you gist
I don dey see am say you be gist lover
But no go losegaurd
Keep your secret with gist lover
Na once I fall out with my Henene
Peppely dem with XO
Doings wey dey pain body
Na when I post them dey text oh
Plenty Cana for table
You know this level
I no sabi maths
Na why I no dey like find my Ex oh
Snazzygrin na my name joor oh
I don't look different
You know I dey cool and I look decent
Anytime we ball mehn
We ball different, bro you know people
Talk good and still move different
Oya show me where the money dey
Where the raba dey
Me I no dey like find money
Enter sabbath day
If no be money talk lockup
E no get head
I dey carry butter incase
I jam matter wey get bread
Bro I just dey live life
Omo I dey morz oh
Plenty Cana for backwood
See as he fat like muscle
Na normal lifestyle we dey bezzel
They like how we do things
Doings to clear like vevo
All these kele for my instagram
Omo them no wan let me rest
The wey them dey text me
E dey fear me seff
Them wan cast me for radio DBS
But my voltage still dey store current UPS
Written by: Sunday Prosper
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...