Lyrics

Nah nah ready know Nah nah ready know Nah nah Hillz crazy I'm grateful, I'm grateful Jah Jah give me times two Make I conquer mi enemies too So many things, man I've been through Tell me what Oluwa can't do Steady praying light my candle Set my boat make i paddle He give me what I can handle Save my soul from danger aye Come for my aid like avenger aye Make my family smile as my future bright Young and willing as I frame my life So Jah can't let me broke cause I'm looking up to him So many things I'm battling So many men wan suffer me Eyea eyea So many think am through but them no fit tell on me My personality confusing Them no fit keep bad man begging Eyea eyea Every day and night we dey turn up For everything we get, we dey thank God If no be God wey dey my side I for no dey alive They for chook mi knife They for carry me yarn And them ah know sey mi can't fall And even when I fall, I go rise up I no fit pray for your downfall Brother I'm Godly Oh no I'm grateful, I'm grateful Jah Jah give me times two Make I conquer mi enemies too So many things, man I've been through I'm grateful, I'm grateful Jah Jah give me times two Make I conquer mi enemies too So many things, man I've been through I'm grateful, I'm grateful Oh yea I'm grateful, I'm grateful For life For what he has Done for me I no fit thank enough Oluwa dey my side Oh oh So Jah can't let me broke cause I'm looking up to him So many things I'm battling So many men wan suffer me Eyea eyea So many think am through but them no fit tell on me My personality confusing They no fit keep bad man begging Eyea eyea
Writer(s): Eze Chisom David, Michael Onyedikachi Egbo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out