Lyrics

Spyro S'Bling on the track Mayorkun baby o OBO Baddest Cheeee Funke Funke Oon ja mi lara je The way you love me right The way you treat me right Apostle must hear of this Say you give me joy Wey dem no fit stop Our love e no go spoil If to say I be snake, Ehn I'll swallow plenty money wey pass 36 milla for you (Cheee) And even if I fail jamb o, I don't care Don't mind as long as you dey there Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me see na wetin I go chop o Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me see na wetin I go chop o Make I no go parami si e lorun baby Girl, I go buy you what you want o Oh baby tell me what you up to? (Shekpe) This one no be accidental discharge o, baby When I shoot, I shoot a shot oh I no dey miss, always on point oh, oh eh Plenty plenty girls, but na you I pick I know you not a hoe, but I know you deep Baby come be my sunshine, make you carry my bloodline And if to say I be bomb, I'll blow your mind away, Blow you kisses everyday. Sisi, I no be your big brother No be say we sabi each other But our love e dey grow stronger oh Then I say again, Sisi, I no be your big brother No be say we sabi each other But our love e dey grow stronger oh say I swear. Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me, see na wetin I go chop o Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me, see na wetin I go chop o (OBO) Oh eh eh, Funke, Funke O n jami laya the way you dey bad rewind (Cheee) And I know you're ready to take it My accountant must hear of this Cos I go do it your way On top your love eh, we go show them all eh Eh, if to say I be Jew (never) Na me too carry police, my guys them them dey ready Ehh ahh, I go draw your tattoo Forever is you and me, Givenchi on a daily Ahh, me I no dey look for person wey go give me trouble I dey look for omo wey go gimme double Shout out, my guys wey dey hustle If no be God where I go dey, me I no for know? Me I no dey look for person wey go give me trouble I dey look for omo wey go gimme double Shout out, my guys wey dey hustle If no be God where I go dey, me I no for know? Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me see na wetin I go chop Baby I go come through like bang-dada-dang, eh eh Bang-dada-dang, and everytime you give me me dey come do, I go give you everyday and everything make I feel alive ooohh. Awon girls won wa mi ni Ton ba ri mi lori street, won fe fo mi ni eh eh. Me I no do fokiri, Funke Funke, Abi ejo mi ni eh, Funkeee, ehn ehn ehn ehn Baby oya Ehn ehn ehn, I go give you eh eh eh eh. Oya oya ehn ehn ehn Ah ehn ehn ehn ehn ehn ehn Baby oya ehn ehn ehn I go give you ehn ehn ehn ehn ehn Ah oh ye eh This sound is holy dope
Writer(s): David Adeleke, Mayowa Adewale, Samuel Onuche Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out