Lyrics

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster You don't want to prosper Come and collect Oscar 300 billion te gbà lówó ìjoba Kí le fi se ná sir? A ti fi je Mossa Twitter dey talk This one go hot Other chairman corrupt but This one is not Youth sef dey talk When we protest they shot Make we carry PVC Make we see wetin go sup (E go sup) Suddenly e scatter Area boy ti jagba As Ole dey japa Olopa dey guide am You wayo the number The portal, e shut down You drop us the lamba Somebody e hack am Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (Ah ah) Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (Ah ah are you calling a dignitary...?) Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster The same Mr Yakubu? Oju ati Orun? Enu no dey work Opolo ti burst Na who do the law? Na who kill the law? Who people go ask? Na who dem go call? I been dey my own Shey make I do like I no know wetin I know? Or make I do like I no see wetin I see? Shey make I be person wey no be wetin I be? You must be stupid if you think you have a case Mr Yakubu who came from out of space Mr Yakubu who is not like Gowon He's not head of state He doesn't need a gun He took the results verified by a lot The honorable court even ruled back then That all parties can go ahead and access the source of their claims Mr Yakubu is just a name Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (First argument) (I'll leave the rest for the next argument) Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (Calling me names) Yeah! Ki lo wi? Talk am make I hear Olè Alàtenuje You want lie say the cheddar no flow The right thing na wetin you no know?
Writer(s): Folarin Falana, Olanrewaju Ogunmefun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out