album cover
Blessings
1
Alternative
Blessings was released on August 4, 2023 by Pal Jagz as a part of the album The Transition - EP
album cover
Release DateAugust 4, 2023
LabelPal Jagz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pal Jagz
Pal Jagz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
AKEME JASPER
AKEME JASPER
Songwriter

Lyrics

Akuus
Ijaw Finest boy
Yeah yeah
Oh no
uh
uh
E
Blessings
Na everyday the boy day pray for blessings
See make no man stress me
On colos man be steady doing my thing
Uh wi
Lessons the streets don teach me many lessons
But right now gat d muller on mi mind
So make nobody stress me
make nobody stress me ehn
No worry me
Make person pikin no worry me
No dey stress me
Make person pikin stress me
No worry me e
Make person pikin no worry me
As you dey find the muller
Omo try enjoy cause life na YOLO
Bounce your body Pon the guitars
Bend your body Pon the guitars yeah
Uuh
Whyne your body Pon the guitars yeah
Bend your body Pon the guitars yeah
Oh na oh na oyo
Uuuh
Uh uuuh
Uuuh
Uh uuuh
So many things wey I do you dunno
So many places wey I go you no go
So many girls wey mi straff you dunno
Bad boy for life joor joor
So many things wey dem use my eyes see
But na Oluwa gat me
When this people no believe in me
West Side Property gat me
Uh wi
No worry me
Make person pikin no worry me
No dey stress me
Make person pikin stress me
No worry me e
Make person pikin no worry me
As you dey find the mulla
Omo try enjoy cause life na YOLO
Bounce your body Pon the guitars
Bend your body Pon the guitars yeah
Uuh
Whyne your body Pon the guitars
Bend your body Pon the guitars yeah
Oh na oh na oyo
Uh Wo Wo Wo Wo
Uh uh yeah
Blessings Omo na blessings
Man we dey pray for
Uh uh uh
Uh uh yeah
Na blessings na blessings na we dey pray for
Uh
Uh uh
Uh uh uh
Uh uh
Written by: AKEME JASPER
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...