album cover
Relate
15
Alternative
Relate was released on May 21, 2024 by Pal Jagz as a part of the album Relate - Single
album cover
Release DateMay 21, 2024
LabelPal Jagz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pal Jagz
Pal Jagz
Shaker
COMPOSITION & LYRICS
AKEME JASPER
AKEME JASPER
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Akusbeatz
Akusbeatz
Producer

Lyrics

Emene`
Angola Akeme Jasper Emienseimokumor
You\'re welcome to the EP,
BOOK OF SONGS
Awe\'
Ijaw Finest
Eledumare
Na when you go bless me
Akuuus
Oh wo wo yeah
Oh ye eh
Ahn
Son of Angola wey I be
Abobi me I come from the creeks
Person wey no go there
No fit relate (relate)
Na me know the things
Wey my eyes don see
We still dey alive
Na by God\'s mercy
Okpoku kpo omu bele mo
Ogbenkpo omu tolou mo
Omiayekpo fah oo
Cause person wey no suffer like you
No fit relate oh oh (ayeee dem no fit relate oo)
Person wey no come from the creeks
No fit relate oh (ayeee dem no fit relate oo)
Person wey no hawk for high way
No fit relate oh (ayeee dem no fit relate oo)
Person wey no grind like you
No fit relate oh no oh (ayeee dem no fit relate oo)
Ah
For Okubo matter
I gallant
We no dey fear
Bring more drinks bar man
It\'s a simply life that we wish to live here on earth
Aye ye
Na okubo I dey find
Na okubo I dey find here
So no dey ask me why
How I wan take live my life
Na okubo I dey find
Nana owei enedau o o
Bless me
Bless me now
Oh Lord I pray eh eh eh
Cause person wey no suffer like you
No fit relate oh oh (ayeee dem no fit relate oo)
Person wey no come from the creeks
No fit relate oh (ayeee dem no fit relate oo)
Person wey no hawk for high way
No fit relate oh (ayeee dem no fit relate oo)
Person wey no grind like you
No fit relate oh no oh (ayeee dem no fit relate oo)
If you no be O.W.J
You no fit relate
If you no be Akusbeatz
You no fit relate oh
If you no be West Side Property
You no fit relate oh
If you no be O.B.O
You no fit relate wo wo ah
Na only dey bless person
Don\'t give up pon your hustle
Because eyes wey dey cry dey see
Written by: AKEME JASPER
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...