album cover
Situation
4
Alternative
Situation was released on August 4, 2023 by Pal Jagz as a part of the album The Transition - EP
album cover
Release DateAugust 4, 2023
LabelPal Jagz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pal Jagz
Pal Jagz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
AKEME JASPER
AKEME JASPER
Songwriter

Lyrics

Ijaw Finest Boy
Uh Egberi yo
Yaye
Aya
Uuh
Uuh
Uuh
Uh uh
Wowo
Padi if you ask me
Wetin big pass God
Me and you know the answer
Eledumare is the only thing I know
A lot of people dreamt to be somebody
But we no dey see dem again
Omo na who dey alive dey enjoy
That\'s why mi dey work and pray o
Padi mi man I\'ve faced my fears
Me and you no dey wear the same shoe
No matter how you judge me
Padi I no send you
Ewei I no send you
See
No matter the matter
Na only God I know
Na only God me I know
Ooo
I know my God e go run am
I know my God e go run am
No matter the situation
I know you go run am
I know my God e go run am
Nana owei e go run am
No matter the situation
I know you go run am
No too go vex my guy
Because you never make am for life
Life na turn by turn
When God bless you aswear you go smile
My God dey give admission
Not only that with a lot of promotions
Na only him dey for wetin man no fit do uh uh
Padi mi man I\'ve faced my fears
Me and you no dey wear the same shoe
No matter how you judge me
Padi I no send you
Ewei I no send you
See
No matter the matter
Na only God I know
Na only God me I know
Ooo oh oh
I know my God e go run am
I know my God e go run am
No matter the situation
I know you go run am
I know my God e go run am
Nana owei e go run am
No matter the situation
I know you go run am
Oh no
O o
I know my God e go run am
I know my God e go run am
No matter the situation
I know you go run am
I know my God e go run am
Nana owei e go run am
No matter the situation
I know you go run am
Spiritual
I know you go run am for OBIRI JONATHAN WENE yeah yeah
You go run am for Akusbeatz too Wo wo
Engineer Angola
Uh yeah
West Side Property
All of my guys
All of my gees
All of my girls
Woo
Written by: AKEME JASPER
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...