album cover
First Love
7
African
First Love was released on September 6, 2023 by FreeMusicDistrib as a part of the album Stringed EP
album cover
Release DateSeptember 6, 2023
LabelFreeMusicDistrib
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lordmoon
Lordmoon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lordmoon
Lordmoon
Composer
Christian orji
Christian orji
Songwriter

Lyrics

Young OG on the beat
I know wetin your likes be and your dislikes
I know you like beans and prefer rice
I dey put my bread inside tea you no dey shout
With mayonnaise and the likes
Back then you no dey para ra ra ra ra
Birthday party
I just need 200 card recharge
Call you midnight, call till you fall asleep
Paloma Diego for a party
Take me back to the time when
I call you and text you and tell you
Make you no call me back
Cos na my mama get this line
All this memories wey we don make
When you call me dear
I swear girl i just no fit sleep
Wetin be one milli for my bank acccount
I had the same feeling first time I fell in love
With my first love
No go forget you, get you
Your rent for my heart no dey ever due
Wish you happiness in all that you do
You're my first love, always been my first love
Take me back to the time when
I call you and text you and tell you
Make you no call me back
Cos na my mama get this line
All this memories wey we don make
When you call me dear
I swear girl i just no fit sleep
Wetin be one milli for my bank acccount
I had the same feeling first time I fell in love
With my first love
No go forget you, get you
Your rent for my heart no dey ever due
Wish you happiness in all that you do
You're my first love, always been my first love
Written by: Christian orji, Lordmoon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...