album cover
Gen Z
6
African
Gen Z was released on September 6, 2023 by FreeMusicDistrib as a part of the album Stringed EP
album cover
Release DateSeptember 6, 2023
LabelFreeMusicDistrib
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lordmoon
Lordmoon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lordmoon
Lordmoon
Composer
Christian orji
Christian orji
Songwriter

Lyrics

Oh no no no
Leggo
This kind feeling I no wish am for my enemy
How I go dey get migraine and athiritis
Popsi and momsi for here
No know how I go explain say I love gen z
But she break my heart into pieces
All for money
Milennial like me, me wey sabi danfo drivers
And Olu maintain
Normally no dey take insults
But when you say see your big head, I accept
Because of you age na number
Few years doesn't make a difference
I dey learn
Normally no dey take insults
But when you say see your big head, I accept
Because of you age na number
Few years doesn't make a difference
I dey learn
Was I enough or was I just too much
Because I joke say you dey talk too much
Different principles and different people
But you go make a man cry like mumu
Was I enough or was I just too much
Because I joke say you dey talk too much
Different principles and different people
But you go make a man cry like mumu
Milennial like me
Me wey sabi danfo drivers
And Olu maintain
Normally no dey take insults
But when you say see your big head, I accept
Because of you age na number
Few years doesn't make a difference. I dey learn
Normally no dey take insults
But when you say see your big head, I accept
Because of you age na number
Few years doesn't make a difference
I dey learn
Was I enough or was I just too much
Because I joke say you dey talk too much
Different principles and different people
But you go make a man cry like mumu
Was I enough or was I just too much
Because I joke say you dey talk too much
Different principles and different people
But you go make a man cry like mumu
Written by: Christian orji, Lordmoon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...