Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
Jimohsoundz
Jimohsoundz
Flute
CJ Obassey
CJ Obassey
Guitar
UCEE
UCEE
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Songwriter
Agu Uchechukwu James
Agu Uchechukwu James
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oscar Lo Brutto
Oscar Lo Brutto
Mastering Engineer
UCEE
UCEE
Producer

Lyrics

(Ucee) Blvcksheep for life, Blvcksheep forever Antiworld gangsters, GE Records Native, you get me? We go definitely jam dem for front (Def), eh-eh (Otilo, otilo) My life oh (oh) Adamma Beke, I never see your type oh (type oh) Otilo, this your yansh oh My hand e don dey tremor like Jagaban oh E dey shake, she dey whine They know it's a goal Even if I fire from Chicago, Oghene, biko (prra) Otilo, otilo (otilo, otilo) They know it's a goal (she dey whine) Even if I fire from Chicago, they know otilo (e dey shake) Otilo, otilo (otilo, otilo) I no dey lap with the men wey dey borrow pose 'Till I comatose She like the way I dey knack am like Koroso (ehn) Awilo, Makossa Kna', knack my polo (prra) Everybody dance my gbedu Ehn, tolotolo She dey shack her colos, so, I throway salute Na me be the real don dada Skeppy na the real don gorgon Who's your father? Real don dada Skeppy na the real don dada Who's your father? Odumodublvck I know, ayy, who's their father? My own na point and kill My life oh (oh) Adamma Beke, I never see your type oh (type oh) She dey shake, she dey whine Otilo, this your yansh oh My hand e don dey tremor like Jagaban oh E dey shake, she dey whine They know it's a goal Even if I fire from Chicago, Oghene, biko Otilo, otilo (otilo, otilo) They know it's a goal (otilo) Even if I fire from Chicago, they know otilo Otilo, otilo (otilo, otilo) (Ucee)
Writer(s): Agu Uchechukwu James, Ojogwu Tochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out