Music Video

NO PROTOCOL
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
Teni
Teni
Vocals
Masicka
Masicka
Vocals
Wizical
Wizical
Keyboards
Emrld
Emrld
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Songwriter
Evan Ellicott
Evan Ellicott
Songwriter
Romain Waldo
Romain Waldo
Songwriter
Javaun Fearon
Javaun Fearon
Songwriter
Teniola Atinuke Apata
Teniola Atinuke Apata
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wizical
Wizical
Producer
Emrld
Emrld
Producer
Cross
Cross
Mixing Engineer

Lyrics

E don start? (Praa) Emrld (yaw-yaw, yaw) Men mount, okay Kilo wi? Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me? Odumodublvck (Praa) native Yeah (prrr-aa) Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol I no go follow protocol Ṣayo dey to brush my teeth, oh (ayy) After I don smoke igbo for setting Wey dem say make we no smoke (how many, where dem?) Dem say make she no wine her bunda, they must be joking My shawty scatter protocol (never) Dem say make she no wine her bunda, they must be joking My shawty scatter protocol Corny man go bury corny man (who go bury am?) Corny man na continental scammer man (him go pieces am) I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag The leg, the head, the ear, the kidney, all the best (prraa) Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh) If she tender, I go touch If she give me, I go chop Odumodu' put me on the floor (ahh, easy) PG carry ṣayo come Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie) See the police man dey come, I dey blow for him face, then, I tuama for my life Even if na for my people (ehn) I no go lay down all my pistol I no go follow protocol (abeg) Ṣáyo dey to brush my teeth, oh (grrt) After I don smoke igbo for setting Wey dem say make we no smoke (say make we no smoke) Dem say make she no wine her bunda, they must be joking My shawty scatter protocol (knack am with your chest) Dem say make she no wine her bunda, they must be joking My shawty scatter protocol Laapa scobo rayfia, mo gbe were wọ scolovakia Tẹni Makanaki, pàwọn Emi gan-gan idan And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol Shut up (mechonu) This one na motor sport Lẹkki, Epe in my double door (drift) Like an Abuja boy Smoke everywhere until the tire burst Like this, me, I no fit die, I no fit lose 24-7, I am always on the move Money on my mind, I dey steady catch cruise God dey my side, so, I no go fit lose Me, I no fit die, I no fit lose 24-7, I am always on the move Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah) God dey my side, how am I suppose to lose? Even if na for my people, I no go lay down all my pistol Follow protocol Ṣáyo dey to brush my teeth oh After I don smoke igbo for setting Wey dem say make we no smoke Dem say make she no wine her bunda, they must be joking My shawty scatter protocol oh Dem say make she no wine her bunda (kingsman, Kingston) She scatter protocol Rolling out, rolling high She fall in love, she love the style Jump inna benz, she love the ride Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah Up deh right now, me cup deh 'pon full, me puff di hydro Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah, that's what I know Spread the bread fast and gyal a wine slow Long life, riches fi whole ah my bros Fire 'pon me belly, yeah, wherever I go Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah Ready like, woah Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah Thugs dem heavy like Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh) Get mommy purse and put some bread inna it (mm) Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm) Ready, yeah, we ready, dawg (prraa) Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah Ready like, woah
Writer(s): Javaun Fearon, Teniola Apata, Romain Waldo, Evan Ellicott, Ojogwu Tochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out