Music Video

Seyi Vibez - Trumpet (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Balogun Afolabi Oluwaloseyi
Balogun Afolabi Oluwaloseyi
Composer

Lyrics

(Me I no fit wait 'til Jesus come) (But I go vibe 'til Thy Kingdom come) (Na from my heart I dey sing this song) (My name is Vibez, you can sing...) I go vibe 'til Thy Kingdom come Eje, kilon soh? Won ni "mon bo" Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for every T-Junction) Tinba de London, mio ni coward, God I go buy you anything t'owo ba de Owo de ti de, mother, what should I say? Show me your love, no dey show ogbanje I don feel highray, kini ma shey? One man tell me say, "kin ma ke" Better days, I no follow you race When you come to my place, reciprocate Girl, I dey for crazy place, be on the face I'm that same boy dem underrate Now, check the force, I don come back again My kind song na for under age Even people wey old dey sh'alaye I came, I saw and I conquer, yeah Eni mo way sha lo mo way Ten ten, double counter, ayy Corner boys, Jay Z lamba, ayy Blow me trumpet, paran, ayy Pan-pan paran, paran re Many many lamba, ayy Gb'owo sinu shaka, ayy Blow me trumpet, paran, ayy Pan-pan paran, paran re Many many lamba, ayy Gb'owo sinu shaka, ayy I'm on duty, energy boosting Never loosing, I'm stil chasing Ever happy, ever blazing Romeo, Julie, shama ju'di Ki Land cruising, Rolls cruising Money cooling Hey bandit, no intruding Ko gbe fun mi, emi r'owo, emi r'ola Daramola, 'Dunni, see as you dey do me On a hundred, I'm Mogaji Burundi, oshosondi Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi? K'oma si nkan t'ofe she t'oma dun mi I know you're not my paddie Lagbaja, show me your 30, Fendi Morikaz, Morikaz Mio ni r'ogun asaasi Don Baba, Don Jazzy Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm I'm that same boy dem underrate Now, check the force, I don come back again My kind song na for under age Even people wey old dey sh'alaye I came, I saw and I conquer, yeah Eni mo way sha lo mo way Ten ten, double counter, ayy Corner boys, Jay Z lamba, ayy Blow me trumpet, paran, ayy Pan-pan paran, paran re Many many lamba, ayy Gb'owo sinu shaka, ayy Blow me trumpet, paran, ayy Pan-pan paran, paran re Many many lamba, ayy Gb'owo sinu shaka, ayy
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi, Olawale Adibe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out